9jaRocks.com Telegram Channel


gist

Quote Of The Week In Pidgin Language -Futogbedu

0
(0)


Check out Hilarous QUOTE IN PIDGIN LANGUAGE>> Cow wey dey in a hurry to go abroad go come back as corn beef; (Be patient and seek for the good in where you are)

Culled From Futogbedu Joke Of The Week

1. Pikin wey use agbada take start, abeg wetin e go wear wen e old
(Slow and steady wins the race)
2. The water wey dey use make eba can never be recovered back
(No time lost can be recovered)
3. Cow wey dey in a hurry to go abroad go come back as corn beef;
(Be patient and seek for the good in where you are)
4. Bring Suya, Bring kpomo, na cow body dey suffer am;
(Every action has consequences)
5. Today newspaper na tomorrow suya wrap;
(Nothing last forever)
6. Frog eye no be open eye
(Having big eye doesn’t make you civilized)
7. Plantain wey no gree ripe because em dey fear hot oil, go still end up as plantain chips;
(You can’t run away from your responsibility it meets you in diverse ways)
8. If life show you pepper, make pepper soup out from it;
(Make something good out of a bad experience)
9. I get am before no be property;
(Live in the present and look away from your past)
10. If person too tee for party em go follow dem wash plates;
(Don’t outstay your welcome)
11. Akara and moi moi get the same mama and papa, na wetin dem pass through make them different;
(How you start doesn’t matter what matters is how you finish)

How useful was this?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Mr Rock

Default password: 9jarocks
Subscribe
Notify of
guest

0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
Back to top button
Recent Searches:
Bollywood Movies || Avatar || Gangs Of Lagos || Ridicule Movie || Why Did I Get Married Two || All American Homecoming ||